Ayo Maff Lyrics
Let the catchy tune of Hello, the eighth song on Ayo Maff’s Prince Of The Street album, inspire you to sing along; its vibrant energy is contagious!

Ayo Maff – Hello Lyrics
Say this love is magic
I’m not living lavish
I Dey manage money
I Dey call my baby Onyeoma
I like your body
Orin di owo
Orin di Ola
Lo jen wa dupe
I miss my lover
She relocate go yankee
Hello hello hello
You no dey online
Baby hello o
Hello hello hello
I no see your post
Baby hello o
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa
Ah for gate
Weytin Musa never see
For money
Nothing wey I no fit do
Longetivity I pray for longeti
Aloyin lohun omo owo
Mo tu ti de
Tell dem say I Dey lock in
Mo dem Jara mo
To my ex I say fuck you
I don move on…
Take paracetamol meji for my headache
I’ve been trying I stopped smoking igbo
Hello hello hello…
You no Dey online
Baby hello o
Hello hello hello…
I no see your post
Baby hello o
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa
Mon je aye Lori Omi
Oluweri magbojo o
Mon je aye Lori omi
Oluweri magbojo o
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Hello Lyrics by Ayo Maff appeared first on NotjustOk.
Ayo Maff Lyrics Let the catchy tune of Hello, the eighth song on Ayo Maff’s Prince Of The Street album, inspire you to sing along; its vibrant energy is contagious! Ayo Maff – Hello Lyrics Say this love is magic I’m not living lavishI Dey manage moneyI Dey call my baby OnyeomaI like your bodyOrin
The post Hello Lyrics by Ayo Maff appeared first on NotjustOk. Read More


