Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto

Famous Pluto Lyrics

The lyrics of Satisfied (18+) by Famous Pluto explore themes of lust, casual relationships, and emotional emptiness despite constant pleasure and attention. Through explicit storytelling and bold street-inspired lyrics, Famous Pluto portrays a lifestyle filled with multiple romantic encounters, material spending, and a restless desire for more.

Cover art for STREET THERAPIST Album by Famous Pluto
STREET THERAPIST Album Cover Art

RELATED: Read ‘Group Chat’ Lyrics by Famous Pluto & Muyeez

Famous Pluto – Satisfied (18 +) Lyrics

Intro
Wowowo
Na Famous Pluto
Who-who-who go?

Verse 1
‎I be àṣẹ́wó boy, you know say, me, I no dey love
I no cum, you no cum, tell me how belle take come?
‎When she put her mouth for my thing, I holler, “Oh, my God”
‎And she is very loyal, she sabi sing all my song
‎After the other night, she carry all her friends dey come
‎I ask her, “Wetin sup?” She say, she need a threesome
‎She like the dark guys wey be say na make him dick long
‎I understand say she wan carry all her friends along

Chorus
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Bridge
‎Oh, oh
‎Eh, eh
‎Oh
‎Eh, ye, oh

Verse 2
If I no see OS, then I go back to my ex
‎Na withdraw or transfer? Make we go straight POS
‎As we don knack finish, she say, “Baby, wetin be next?”
‎If to carry OS na exam, I suppose carry first
‎The thing dey pain me now say, me, I dey always invest
‎As I release, I dey alerts, then I begin dey regret
‎I get baddies for North, South, East, and West
It’s my problem, people love me for things I no too get

Chorus
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them
‎I no dey dey satisfied again
‎Me, I no dey dey satisfied again
‎I no dey dey satisfied again
‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto appeared first on NotjustOk.

Famous Pluto Lyrics The lyrics of Satisfied (18+) by Famous Pluto explore themes of lust, casual relationships, and emotional emptiness despite constant pleasure and attention. Through explicit storytelling and bold street-inspired lyrics, Famous Pluto portrays a lifestyle filled with multiple romantic encounters, material spending, and a restless desire for more. RELATED: Read ‘Group Chat’ Lyrics
The post Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *