Lovn Lyrics
Konse by Lovn is a motivational, reflective track centered on focus, financial ambition, protecting your energy, and avoiding unnecessary stress, with the lyrics emphasizing the importance of minding your business, ignoring distractions and bad news, prioritizing what brings value and happiness, and staying committed to personal goals and progress.

Lovn – Konse Lyrics
Oouoou!
Konse Konse (Concentration)
Konse
Focus focus seh
Wahala no dey expire
T’oba lo worry Oma stress e
Pararara
Focus focus seh
Save your energy for things wey dey necessary
Konse Konse
They say life can be funny
Such a dry joke I see nobody laughing
Happiness is free
But Happiness comes with a fee
Happiness getti currency
Na money be equation
Na money be the formula, The solution
So when I hear, “Joy comes in the morning”
Na credit alert I wake up be checking
As I dey, I am up to something
Na why I dey focus focus
If no be money me I no do no do
Konse Konse (Concentration)
Konse
Focus focus seh
No follow dey share bad news
If you no dey work for CNN or Skynews
That shi gon mess with IQ
Oou whaahh make I remind you
Mind your business
Concentrate on things wetin give you dividends
Priority e, Malo gbezome, na your happiness
Oh malo gbezome
As I dey I am up to something
Na why I dey focus focus
If no be money me I no do no do
Konse Konse (Concentration)
Konse
Focus focus seh
Wahala no dey expire
T’oba lo worry oma stress e
Pararara
Focus focus seh
Save your energy for things wey dey necessary
Konse Konse
As I dey I am up to something
Na why I dey focus focus
If no be money me I no do no do
Konse
Focus focus seh
T’oba lo worry o ma stress e
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Konse Lyrics by Lovn appeared first on NotjustOk.
Lovn Lyrics Konse by Lovn is a motivational, reflective track centered on focus, financial ambition, protecting your energy, and avoiding unnecessary stress, with the lyrics emphasizing the importance of minding your business, ignoring distractions and bad news, prioritizing what brings value and happiness, and staying committed to personal goals and progress. Lovn – Konse Lyrics
The post Konse Lyrics by Lovn appeared first on NotjustOk. Read More


