C&B (Cast and Bind) is a bold, high-energy gospel track rooted in spiritual warfare, ultimate authority, and divine protection, Greatman Takit channels aggressive faith, declaring victory over dark forces through the power of Jesus (“Agbara Jesu”) while celebrating the freedom, unshakeable assurance, and spiritual authority given to believers.
Flames Of A Wildfire Album Cover Art
Greatman Takit – C&B (Cast and Bind) Lyrics
Chorus I cast and bind Mami water Devilish power Weh dey come for me Ina the land Deep in the ocean Up in the mountain Down in the valley Whether dey hide Or in the open Inside the koro Local or foreign Agbara Jesu, oga ni mo je je Ti m ba ti soro, nise le ma gbo mi, gbo mi, yeah
Verse 1 Ahn ahn Make nobody tell me nothing Who the Son sets free is free indeed (Free indeed) Say me I no go fear nothing He dey answer when I’m on my knees, yeah Ebelebе for Ekwensu Ogun orun ti sokale wa (Yeah) Surеly for my sake dem go gather But I no dey fear cause
Chorus I cast and bind Mami water Devilish power Wey dey come for me Ina the land Deep in the ocean Up in the mountain Down in the valley Whether dey hide Or in the open Inside the koro Local or foreign Agbara Jesu, oga ni mo je je Ti m ba ti soro, nise le ma gbo mi, gbo mi, yeah
Verse 2 The genesis of the matter be say The Lord dey try for me (Try for me) All of my sins He commot dem He make the road clear for me, yeah (Clear for me) Baba that thing you dey do me When I pray dey sweeting for body, yeah (For body) Tell dem say make dem no touch the boy ’Cause the boy is anointed oh Point and killie Satan finish On the solid rock, we strong pass konkere Oh whata feelings, spiritual healing Carrying power for head, everywhere kakeri (You hear me now?) Punch the attack like a hooligan Spoil their reggae with my blues Like I’m Jazmine Sullivan Swing a slingshot, pon da Philistine Omo no dey try to jigime me ’Cause you know say
Chorus I cast and bind Mami water Devilish power Weh dey come for me Ina the land Deep in the ocean Up in the mountain Down in the valley Whether dey hide Or in the open Inside the koro Local or foreign Agbara Jesu, oga ni mo je je Ti m ba ti soro, nise le ma gbo mi, gbo mi, yeah
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
Greatman Takit Lyrics C&B (Cast and Bind) is a bold, high-energy gospel track rooted in spiritual warfare, ultimate authority, and divine protection, Greatman Takit channels aggressive faith, declaring victory over dark forces through the power of Jesus (“Agbara Jesu”) while celebrating the freedom, unshakeable assurance, and spiritual authority given to believers. Greatman Takit – C&B
The post C&B (Cast and Bind) Lyrics by Greatman Takit appeared first on NotjustOk. Read More