Jaywillz Lyrics
Jaywillz‘ exceptional EP, Five Leaf Clover, culminates with the powerful track, Ginger, immerse yourself in the song’s evocative lyrics below.
RELATED: Read ‘Girl You Are Fine’ Lyrics by Jaywillz
Jaywillz – Ginger Lyrics
Anything wey go make me fail I dey try to give am a distance
I dey mind oh how I talk make dem no go see me for Insta
This life wey I dey live today oh e don tey wey me I dey dream am
So I stay lowkey like Dangote oh even though I count my paper o
Your problem is yours oh (Ginger)
How many time dey go help you? (Ginger)
I get nobody so I (Ginger)
Promises fit fail oh (Ginger)
A dupẹ lọwọ instantly
Money dey come like dispatch oh
I stay lowkey like Dangote oh
Make dem no go know how I do my p oh
A dupe lowo Olohun
Baba e se living lavida local
Cashout, pass out lo omo iya mi gbogbo baller oh
A dupe lowo Olohun
Baba e se living lavida local
Cashout, pass out lo omo iya mi gbogbo baller oh
Ko wole
I do my tin gangan show ko kose ah
Roll am till the morning don’t need your favour
If I go chop your sheet so me I try keep mine regular
Anything wey go make me fail I dey try to give am a distance
I dey mind oh how I talk make dem no go see me for Insta
This life wey I dey live today oh e don tey wey me I dey dream am
So I stay lowkey like Dangote oh
Even though I dey count my paper o
Your problem is yours oh (Ginger)
How many time dey go help you? (Ginger)
I get nobody so I (Ginger)
Promises fit fail oh (Ginger)
A dupe lowo instantly
Money dey come like dispatch oh
I stay lowkey like Dangote oh
Make dem no go know how I do my p oh
A dupe lowo Olohun
Baba e se living lavida local
Cashout, pass out lo omo iya mi gbogbo baller oh
A dupe lowo Olohun
Baba e se living lavida local
Cashout, pass out lo omo iya mi gbogbo baller oh
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Ginger Lyrics by Jaywillz appeared first on NotjustOk.
Jaywillz Lyrics Jaywillz’ exceptional EP, Five Leaf Clover, culminates with the powerful track, Ginger, immerse yourself in the song’s evocative lyrics below. RELATED: Read ‘Girl You Are Fine’ Lyrics by Jaywillz Jaywillz – Ginger Lyrics Anything wey go make me fail I dey try to give am a distanceI dey mind oh how I talk
The post Ginger Lyrics by Jaywillz appeared first on NotjustOk. Read More

