Cruise & Sara Lyrics by King Perryy Feat. Zerrydl

King Perryy and Zerrydl Lyrics

Featuring Zerrydl, Cruise & Sara marks the end of King Perry‘s remarkable EP, Niggas From The South, read the song’s lyrics below and get your groove on.

Nigggas From The South EP Cover Art

RELATED: Read ‘Whine Dey Go’ Lyrics by King Perryy Ft Timaya

King Perryy & Zerrydl – Cruise & Sara Lyrics

Hold am
Hold am
Hold am
Rugged

Jeje dey break
No go dey shake
Jeje dey break

Everything I sing
Everything I sing
Banger
One time for me
Make you whine well for me konga
Call me your zaddy oma ima
Zaddy wey go do you transfer
Vvs on me
Baby I’m dripping ice water

Ninu Moscow won ni ko sere
eru to gbe yen ki lo ko si ara
Get money aye mi o le le
Friday na for Cruise & Sara
Na normal thing no le le
Man get the steeze abundant
Continental
Won mo mi o kere
Steady getting the pounds & dollars
Mhhmmm

Omo na action film when we throw down
Mhmm
42 don dey body shut down
Dem dey dance along na
Dem girls dem sing my song na
Dem know say mi bad like Burna
Make e bounce like basket ball na

Say wara wara
Baby Jejely shake
Baby jejely shake
Everyday na Christmas
Every day holiday
Roly on my wrist
This one no be fake
Golden earrings
To cost money dey
Me and Perryy 12am we clubbing
Money money sagging in my jeans
On that light for my VSOP
Light energy for wotosynthesis
I want your original ass
Not that silicone thing
Continental what? continental thing!
Girly say she wan
wanna shift my button
As I roll my blunt
As jam that ting
Got her screaming ahhhhhh!!

Ninu Moscow won ni ko sere
Eru to gbe yen ki lo ko si ara
Get money aye mi o le le
Friday na for Cruise & Sara
Na normal thing no le le
Man get the steeze abundant
Continental
Won mo mi o kere
Steady getting the pounds & dollars
Mhhmmm

Omo na action film when we throw down
Mhmm
42 don dey body shut down
Dem dey dance along na
Dem girls dem sing my song na
Dem know say mi bad like Burna
Make e bounce like basket ball na

Jeje dey break
No go dey shake
Jeje dey break
Jeje dey break
Jeje dey break

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post Cruise & Sara Lyrics by King Perryy Feat. Zerrydl appeared first on NotjustOk.

King Perryy and Zerrydl Lyrics Featuring Zerrydl, Cruise & Sara marks the end of King Perry’s remarkable EP, Niggas From The South, read the song’s lyrics below and get your groove on. RELATED: Read ‘Whine Dey Go’ Lyrics by King Perryy Ft Timaya King Perryy & Zerrydl – Cruise & Sara Lyrics Hold amHold amHold
The post Cruise & Sara Lyrics by King Perryy Feat. Zerrydl appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *