ALIBOMAYE Lyrics by 6uff Feat. Teni

6uff and Teni Lyrics

ALIBOMAYE by 6uff featuring Teni is a bold, high-energy anthem about dominance, hustle, and street credibility, the lyrics emphasize power, resilience, and success, with the artists portraying themselves as unstoppable forces who have risen to the top and now “reign” over their scene.

Cover art for IRON ORE Album by 6uff
IRON ORE Album Cover Art

6uff & Teni – ALIBOMAYE Lyrics

Pre-Chorus: 6uff
I go quench that your jazz
The way I go enter you go think say na SARS
Give am counter attack
Na military fence, you no fit bypass
No be chaise matters

Chorus: 6uff
Alibomaye
From Surulere down to Ikate
You been dey back na me overtake
Make dem comot body say na we dey reign
We dey reign o

Verse 1: 6uff
Trapping two-four, life no too sure only favour who dey rugged
My way too pure, solid too strong, ’cause I keep it on a hundred
I’m prepared, if e set, you dey go dread
We no normal, undercover, men dey run am
Go put sand for your eye, you go turn to Ruger

Pre-Chorus: 6uff
I go quench that your jazz
The way I go enter you go think say na SARS (Iron)
Give am counter attack
Na military fence, you no fit bypass
No be chaise matters

Chorus: 6uff
Alibomaye
From Surulere down to Ikate
You been dey back na me overtake
Make dem comot body say na we dey reign
We dey reign o

Verse 2: Teni
Oya
6uff, fún mi ní spark, ka da iná sún wọn, oro
Cardiac, moving in a bullion
Na we get them o, na we get them before
We get now, na we get tomorrow, na we still get next tomorrow (Hm)
Chase am (Ehn), head am (Ehn), Osimhen (Ehn), ball am (Oshe)
Leg am (Hm), kick am (Ehn), Okocha (Hm)
No stop am, maye
Alibomaye, I no like to ṣàlàyé, I dey chase the paper, ye
Ko s’aye

Chorus: 6uff & Teni
Alibomaye (Alibomaye)
From Surulere down to ikate (Down to Ikate)
You been dey back na me overtake (Na we over take, na we overtake)
Make dem comot body say na we dey reign (Na we dey reign)
We dey reign o

Outro: 6uff & Teni
Moving in a billion
The way I go enter you go think say na SARS
Give am counter attack
Na military fence, you no fit bypass
No be chaise mat

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post ALIBOMAYE Lyrics by 6uff Feat. Teni appeared first on NotjustOk.

6uff and Teni Lyrics ALIBOMAYE by 6uff featuring Teni is a bold, high-energy anthem about dominance, hustle, and street credibility, the lyrics emphasize power, resilience, and success, with the artists portraying themselves as unstoppable forces who have risen to the top and now “reign” over their scene. 6uff & Teni – ALIBOMAYE Lyrics Pre-Chorus: 6uffI
The post ALIBOMAYE Lyrics by 6uff Feat. Teni appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *