6uff and Ajebo Hustlers Lyrics
Catalyst by 6uff featuring Ajebo Hustlers is a vibrant street anthem centered on confidence, hustle, and nightlife enjoyment, the lyrics highlight a flashy lifestyle filled with money, partying, and attraction, while emphasizing self-assurance and being the driving force (“catalyst”) behind the energy and success around them.

6uff & Ajebo Hustlers – Catalyst Lyrics
Intro
Kpos!
Iron
Yo, make way bad boys coming through
Clear road
(No be lie, naso)
Verse 1
Roll make you light am
Puff make you pass am
But sweet banny must to involve, it’s very vital
Lift off men dey for action, this no be podcast
We dey blast like Contra, aswear you go tap out
Chorus
E dey my body sure for me
I secure for me sanctuary
All this cash and this gold on me
We dey flex no be salary o
Cause normally, normally (Iron), we dey cho be counterfeit
I dey burn all the calories (Clear road), you dey call me the catalyst o
Verse 2
Kpos!
Normally I dey buga for the matthias, cause na still mе dey make all the banniеs blush (Hm)
Then say wetin I dey crush, but tell the kele with big ikebe say na norsh (Obnoxious)
I dey OBS her kurukere waka, make she lap my ama, abeg make we toss (Wetin you dey talk?)
Two seconds no be much, no be choice, ọmọ this one no be story for the gods
Abi I don yarn you, no dey tell me sorry if I dey cough when I dey kpopo-di-kpo
I dey muzz, you dey yarn me gbogbo-ti-gbo
E nor suppose be so, abeg carry your own dey go
Bro just last week, I took a break
But right now I don dey find food like who dey H
Vanity upon vanity dey make dem too dey rake
I set the pace, ọmọ I no come here to look face (Aboy)
Chorus
E dey my body sure for me
I secure for me sanctuary
All this cash and this gold on me
We dey flex no be salary o
Cause normally, normally, I dey cho be counterfeit (Ooh)
I dey burn all the calories, you dey call me the catalyst o (Ye-eh)
Verse 3
I love your juice bag, I love your blom-blom
I love the way your body moving inside bongo
Tope too bad and she from Ondo
Dey shark her well, I dey drink her like gombo
Money, I gat it, gat it
Yansh, she gat it gat it
Every other night we dey pati-pati-pati
Kpo, she gat it, gat it
Molly, she gat it, gat it
Every other highness they want, she gat it, gat it
Kpo no dey high me again, so na her body wey dey help me dey carry the pain
Igbo no dey high me again and I dey wait for the high and e don dey delay
Outro
Money, I gat it, gat it
Yansh, she gat it gat it (Sure, sure, sure)
Every other night we dey pati-pati-pati (Ooh)
Kpo, she gat it, gat it
Molly, she gat it, gat it
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Catalyst Lyrics by 6uff Feat. Ajebo Hustlers appeared first on NotjustOk.
6uff and Ajebo Hustlers Lyrics Catalyst by 6uff featuring Ajebo Hustlers is a vibrant street anthem centered on confidence, hustle, and nightlife enjoyment, the lyrics highlight a flashy lifestyle filled with money, partying, and attraction, while emphasizing self-assurance and being the driving force (“catalyst”) behind the energy and success around them. 6uff & Ajebo Hustlers
The post Catalyst Lyrics by 6uff Feat. Ajebo Hustlers appeared first on NotjustOk. Read More


