Guchi Lyrics
Dive into Guchi’s new song, Pressure, with lyrics so catchy, you’ll be singing along instantly.

RELATED: Read ‘Tusnami (Oh Baby)’ Lyrics by Guchi
Guchi – Pressure Lyrics
Pressure
I no dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink no dey smoke anything
Take it easy on me
I no Dey stress make you pardon me uhmm
Tell me wetin you need
No need your love or your company
I’m upset inside
The way you Dey my mind
I no fit comprise
Things you do for me
Pressure
I no dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink don dey smoke anything
Please don’t block my way
All of the things that you do to me
I no fit cry na to run my race
And melody na my company
Take a liquor from my counter
Take some smoke take some shots
Take away my thoughts from depression
And let me be alone from my stress and all my
Pressure
I no Dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink no dey smoke anything
Pressure
I no Dey look no dey see
Anything wey fit put me for
Pressure
I no dey drink
No dey smoke anything
Wey fit disturb my pleasure
I no fit stress on
Anything wey fit put me for pressure
I no dey drink no dey smoke anything
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Pressure Lyrics by Guchi appeared first on NotjustOk.
Guchi Lyrics Dive into Guchi’s new song, Pressure, with lyrics so catchy, you’ll be singing along instantly. RELATED: Read ‘Tusnami (Oh Baby)’ Lyrics by Guchi Guchi – Pressure Lyrics PressureI no dey look no dey seeAnything wey fit put me forPressureI no dey drinkNo dey smoke anythingWey fit disturb my pleasureI no fit stress onAnything
The post Pressure Lyrics by Guchi appeared first on NotjustOk. Read More


