Suru Lyrics by Lojay

Lojay Lyrics

Lojay’s Suru” is a reflective song about staying grounded and patient while navigating hidden struggles, fame, false friendships, and the emotional cost of personal ambition. Lojay expresses vulnerability while maintaining a cool exterior, using music as both a coping mechanism and a shield.

Cover art for XOXO album by Lojay
XOXO Album Cover Art

Lojay – Suru Lyrics

Galore Galore
Kasamase Galore
Alujo Dey my melody
Na why dem show me love
Puro puro
Padi wan gan puro
Dey form like say den innocent
I no say all na work

Oro owo lan so
Kasala f’elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
I Dey on DND

Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru

I get many things way I dey face
E no dey show for face
I get many things wey I dey face
Problem full my head like head of state
I no dey show for face
I get many things wey I dey chase

Oro owo lan so
Kasala f’elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
My phone on DND

Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Suru Lyrics by Lojay appeared first on NotjustOk.

Lojay Lyrics Lojay’s “Suru” is a reflective song about staying grounded and patient while navigating hidden struggles, fame, false friendships, and the emotional cost of personal ambition. Lojay expresses vulnerability while maintaining a cool exterior, using music as both a coping mechanism and a shield. Lojay – Suru Lyrics Galore GaloreKasamase GaloreAlujo Dey my melodyNa
The post Suru Lyrics by Lojay appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *