Abefeholic Lyrics by Abefe

Abefe Lyrics

Abefeholics by Abefe is a celebratory anthem that captures the artist’s confidence, gratitude, and outlook on life, reflecting on a journey marked by challenges and perseverance, the lyrics acknowledge God’s blessings while embracing success, financial freedom, and self-belief. The song combines reflective moments with an upbeat spirit, conveying a mindset of staying focused, working hard, and enjoying the progress made despite past struggles.

Abefeholics Lyrics Abefe
Begged To Be Loved EP Cover Art

Abefe – Abefeholic Lyrics

Intro
I think I’ve lost my mind
Hmm

Verse 1
So let me say a long thank you, to the Lord for my condition
‘Cause in my opinion, out of everybody He bless me
W my creator, hmm
Very ready fully in action, I don replace all my opinions, hmm
‘Cause even though life gets hard but, I dey collect all my commission
‘Cause without money, kò sí oblee
They said a lot, they even say I’m forming (Forming o)
Even Jack go don if he no play
So I work small play Rome and Julie

Pre-Chorus
Who go think o, shey na me o?
Me wey my life history, e pass Ugo C. Ugo
But you see as I dey see so
I no panic as long as dem dey dance to my disco

Chorus
Lеle, Halle, Halle, Hallе, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic o
body do me ligaligali
‘Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó lẹ
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali

Verse 2
I’m at a point where I can lie (Can’t lie)
I’ma gangster, I’ma rascal (Rascal)
You know say I get God, dem dey fear, aya wọn ja,
Reason why they play in the safe side
Ọṣẹ o, got mì ló Madagascar
Money is everything, I don cast am
And you know my blood won’t settle, until I pack am, pack am
If you no get money, wa rí shege
I tell you banza, banza, mo kó sere
Many things I saw wey I no send
So I work small play me yori yori

Pre-Chorus
Who go think o, shey na me o?
Me wey my life history, e pass Ugo C. Ugo
But you see as I dey see so
I no panic as long as dem dey dance to my disco

Chorus
Lele, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali
‘Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó le
Feel so good to be Abefeholic o,
Body do me ligaligali
(Lele) Halle, Halle, Halle, Halle, Halle, Halle
Glory be to God and every other thing
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali
‘Cause how I do my trick o, kò si ẹni to yẹ
Mo wo gbogbo set mi, kò si ẹni tó le
Feels so good to be Abefeholic o
Body do me ligaligali

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Abefeholic Lyrics by Abefe appeared first on NotjustOk.

Abefe Lyrics Abefeholics by Abefe is a celebratory anthem that captures the artist’s confidence, gratitude, and outlook on life, reflecting on a journey marked by challenges and perseverance, the lyrics acknowledge God’s blessings while embracing success, financial freedom, and self-belief. The song combines reflective moments with an upbeat spirit, conveying a mindset of staying focused,
The post Abefeholic Lyrics by Abefe appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *