Hey Father Lyrics by Joeboy

Joeboy Lyrics

Feel the rhythm and sing along to Joeboy’s catchy tune, Hey Father, with the lyrics provided below.

Joeboy – Hey Father Lyrics

Intro
Original
Ooohhhhh
Oh yeah

Verse 1
How many times I go talk am
I no do cock and bull
If I wan fall, I recover
When nobody send, it’s cool
Dem be wan dey whine me
But they misunderstood
Who work and pray
Go dodge ekwensu
Been that way for days

Pre-Chorus
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
I no dey beg nobody to love me ah

Chorus
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Verse 2
What do they want from me
What do they need from me
I don see something
Counting all my money
You wan kon dey block my bag
God go punish you
Olohun dey go get issue
Walahi, I go rubbish you
You go need tissue
Zazu go reason you
Zeh ko to zeh ri o ah

Pre-Chorus
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, why you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
I no dey beg nobody to love me ah

Chorus
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Hey Father Lyrics by Joeboy appeared first on NotjustOk.

Joeboy Lyrics Feel the rhythm and sing along to Joeboy’s catchy tune, Hey Father, with the lyrics provided below. Joeboy – Hey Father Lyrics IntroOriginalOoohhhhhOh yeah Verse 1How many times I go talk amI no do cock and bullIf I wan fall, I recoverWhen nobody send, it’s coolDem be wan dey whine meBut they misunderstoodWho
The post Hey Father Lyrics by Joeboy appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *