Peruzzi Lyrics
Peruzzi’s new track, “Mad Me,” features incredibly catchy lyrics —check it out below!

Peruzzi – Made Me Lyrics
Mad me
Fine girl you dey mad me
You put your hands all over my body
I feel your butterflies in my tummy
Do you copy?
Hello do you copy?
Shey you say you go show me say you got me
Now I hate when I’m cold and lonely
Ohhh your body on fire
And that’s the temperature I require
I see the kinda things I desire
So don’t take it wanyo wanyo
On me
Come set me on fire
Oya tell your mandem make dem bring tire
If you need more fire
Work work till I retire
Mad me
Fine girl you dey mad me
You put your hands all over my body
I feel your butterflies in my tummy
Do you copy?
Hello do you copy?
Shey you say you go show me say you got me
Now I hate when I’m cold and lonely
Normally you know say me I no go fuck with your head
But sometimes these things comes with the fame
Abeg
Na beg I dey beg
I no like how I dey for my bed
Hmmm sorry for the times wey me I cause you pain
Some kain yarnings wey been burst your brain
Abeg
Na beg I dey beg
I no like how I dey for my
See waist oh!
Ohhh your body on fire
And that’s the temperature I require
I see the kinda things I desire
So don’t take it wanyo wanyo
On me
Come set me on fire
Oya tell your mandem make dem bring tire
I need more fire
Oya work work till I retire
Mad me
Fine girl you dey mad me
You put your hands all over my body
I feel your butterflies in my tummy
Do you copy?
Hello do you copy?
Shey you say you go show me say you got me
Now I hate when I’m cold and lonely
Ohhh your body on fire
And that’s the temperature I require
I see the kinda things I desire
So don’t take it wanyo wanyo
On me
Come set me on fire
Oya tell your mandem make dem bring tire
If you need more fire
Work work till I retire
Explore Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Mad Me Lyrics by Peruzzi appeared first on NotjustOk.
Peruzzi Lyrics Peruzzi’s new track, “Mad Me,” features incredibly catchy lyrics —check it out below! Peruzzi – Made Me Lyrics Mad meFine girl you dey mad meYou put your hands all over my bodyI feel your butterflies in my tummyDo you copy?Hello do you copy?Shey you say you go show me say you got meNow
The post Mad Me Lyrics by Peruzzi appeared first on NotjustOk. Read More


