Salt Lyrics by 6uff & Odumodublvck

6uff and Odumodublvck Lyrics

SALT by 6uff and Odumodublvck is an intense, street-inspired hip-hop track about resilience, survival, loyalty, and standing firm in a world filled with betrayal and uncertainty, read the lyrics below. Through aggressive delivery, bold declarations of self-belief, references to street loyalty, and a recurring challenge to anyone who doubts or threatens them, the track captures the mindset of individuals determined to overcome adversity, demand what they are owed, and remain protected by their faith and inner strength despite the challenges surrounding them.

Salt Lyrics 6uff Odumodublvck
Salt Cover Art

6uff & Odumodublvck – Salt Lyrics

Blvck sheep for life
Blvck sheep forever
Is gaju till we kpeme
Antiworld gangsters, G records
You get me, Odumodublvck
Iron

I hear say dem wan fall me
Na me jail men
Abeg make dem no blame them

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

Try me
All of una no go fit obtain me
Try me
I believe my morale no go fail me
Try me
That thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me
Chop press up like Cerelac
Me my goons we dey play FIFA
We dey share update
We dey minister
Eye don red like Miranda

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

Ogbono
Na me draw them
Potor potor
Into the mud
Belly of the beast
Na me bless the feast
OGBENI, I don’t need a priest
For the blood of my enemies na me dey lead
Hip hop amenities
I be king
Skeppy, Wizzy, David
Odogwu
Kala! Upon everything you did
I hear say dem wan fall me (fools)
Na me jail men
Abeg make dem no blame them
Who dey their door na me now
Who break the law na him
I posted up with nigga
I beat all of them for street
Ezege paid a couple millis
I could kill for less
Make him just tell me Kala do it
Na namix way go tame them
Everything she tell me now I be like Shakespeare

Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run

Try me
All of una no go fit obtain me
Try me
I believe my morale no go fail me
Try me
That thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me

Iron
Clear road!

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post Salt Lyrics by 6uff & Odumodublvck appeared first on NotjustOk.

6uff and Odumodublvck Lyrics SALT by 6uff and Odumodublvck is an intense, street-inspired hip-hop track about resilience, survival, loyalty, and standing firm in a world filled with betrayal and uncertainty, read the lyrics below. Through aggressive delivery, bold declarations of self-belief, references to street loyalty, and a recurring challenge to anyone who doubts or threatens
The post Salt Lyrics by 6uff & Odumodublvck appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *