Yemi Alade Lyrics
Shawa Shawa (Ashawo) by Yemi Alade is an energetic Afropop song that playfully explores the idea of Ashawo, framing it as a form of work and survival while emphasizing hustle, money, and enjoying life, the lyrics celebrate a confident, lively woman who dances, attracts attention, and embraces her lifestyle, with catchy references to partying, romance, and having a good time.

Yemi Alade – Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics
Dem say ashawo no be work oh
Me I want to chop oh
No food for lazy man
Who no work e no go chop oh (Yasso you sabi)
Hmmm eh (Shawa shawa)
Eeh (Shawa shawa)
I sing melodies wey I know you go like oh
Her body dey do you tana it’s a vibe oh
If you getti money she go lick you like TomTom (White and black)
She no get data for Internet, na cap oh (O ya na, o ya na)
Wanna dancey for Shanga
Make her way Katerina
Enjoy the life for lavida
Oh my Senorita nah ashawo (Nah ashawo)
Baby nah ashawo (Na ashawo)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Dem say ashawo no be work oh
Me I want to chop oh
No food for lazy man
Who no work, no go chop oh
E come over
She like to bend oh
He like to whine
Hin two nah one ohh
Wanna dance for Shangaa
Make her way Katerina
Enjoy the life for lavida
Oh my Senorita nah ashawo (As in working class, nah ashawo)
Baby nah ashawo (Nah ashawo)
Sha sha sha (Shawa shawa)
Sha sha sha (Shawa shawa)
(Shawa shawa)
(Shawa shawa)
You hear me?
I hear you!
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics by Yemi Alade appeared first on NotjustOk.
Yemi Alade Lyrics Shawa Shawa (Ashawo) by Yemi Alade is an energetic Afropop song that playfully explores the idea of Ashawo, framing it as a form of work and survival while emphasizing hustle, money, and enjoying life, the lyrics celebrate a confident, lively woman who dances, attracts attention, and embraces her lifestyle, with catchy references
The post Shawa Shawa (Ashawo) Lyrics by Yemi Alade appeared first on NotjustOk. Read More


