Take Away lyrics by Ayo Maff and Naira Marley is a gritty, street-hop track about transactional romance, nightlife encounters, and refusing to be played for money. Ayo Maff and Naira Marley trade candid, humorous verses calling out women who expect lavish spending during the “talking stage” without reciprocating, blending street wisdom with blunt club-scene storytelling.
Take Away Cover Art
Ayo Maff & Naira Marley – Take Away Lyrics
Ayo Maff lo fẹ jẹṣẹ Amina Talking stage o sare na ten million na Make I dey spend make we no see ṣo ti nọnọ Brother mi ba n gbe iya ẹ ṣepe jọ
Na big yansh wey you get you no be God Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ) I no fit chop am ọmọ no be takeaway Na big yansh wey you get you no be God
I for like mark your waste like calendar Slap banger boy for Twitter agenda If you give me space make I enter Ọmọtena no be play I go enter
Ilẹkẹ ja, ilẹkẹ ja, oh oh oh Ilẹkẹ ja baby Ilẹkẹ ja, ilẹkẹ ja, oh oh oh Ilẹkẹ ja baby
Na big yansh wey you get you no be God Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ) I no fit chop am ọmọ no be takeaway Na big yansh wey you get you no be God
Na big yansh wey you get you no be God Don’t worry what’s in my cup I saw you in the club You and your friends with your big bumbum Mo le ṣẹyin mẹtẹta pọ Baby ṣo mọ pe emi mo kọ ‘Ma fọ’ Ilẹkẹ ja pọ O ni pe ki n duro pe ka wa pọ Me na biggie man Ki n to bọ pata o fẹ ki n gbe oun lọ cinema Can’t you see the time? Ko fẹ lọle mọ she be party animal This your biggie your yansh, yeah Wey dey put your mind at ease like say na anthem (Ease like say na anthem) E go put you for problem E go shock when them turn am into content
Na big yansh wey you get you no be God Ọmọ no go give me wetin you no go chop (O ni ki n ma jẹ) I no fit chop am ọmọ no be takeaway Na big yansh wey you get you no be God
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
Ayo Maff and Naira Marley Lyrics Take Away lyrics by Ayo Maff and Naira Marley is a gritty, street-hop track about transactional romance, nightlife encounters, and refusing to be played for money. Ayo Maff and Naira Marley trade candid, humorous verses calling out women who expect lavish spending during the “talking stage” without reciprocating, blending
The post Take Away Lyrics by Ayo Maff & Naira Marley appeared first on NotjustOk. Read More