With You Lyrics by Ema Onigah

Ema Onigah Lyrics

With smooth Afro-fusion melodies and romantic lyrics, With You by Ema Onigah explores love, desire, and emotional connection, read the lyrics below. The song highlights deep affection for a special partner, expressing the longing to spend meaningful moments together while finding peace, comfort, and happiness in their presence.

Cover art for With You by Ema Onigah
With You Cover Art

Ema Onigah – With You Lyrics

Verse 1
Breketekete suffery suffery oh
With this your fele fele body
Because of you e don tey wey me and my guys don see oh
If you sorry baby girl don’t be
Cause true to, true to GOD
From January to February
Na you dey March my vibe
No April Fool
Na you dey make me calm
If I may indulge you my baby

Pre-Chorus
When we go link up I wanna know
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
I dey maintain my stand
Say I want your love
Inna ya ocean, me want to float
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
No worry I don roll one for you
Keep for one side

Chorus
Make we gather high
This is what it means
When I say I need your love
I just wanna be with you

Verse 2
From the deepest part of my heart
From the deepest deepest
From the deepest deepest
From the deepest deepest
From the deepest part of my heart
From the deepest deepest
From the deepest deepest
I’m asking oh
I’m asking oh

Pre-Chorus
When we go link up I wanna know
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
I dey maintain my stand
Say I want your love
Ina ya ocean
Me want to float
With you with you by my side
Tell me wetin I dey find
No worry I don roll one for you
Keep for one side
Make we gather high

Chorus
This is what it means
When I say I need your love
I just wanna be with you
This is what it means
When I say I need your love
I just wanna be with you

RELATED: Watch ‘With You’ Lyrics Breakdown by Ema Onigah

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook

The post With You Lyrics by Ema Onigah appeared first on NotjustOk.

Ema Onigah Lyrics With smooth Afro-fusion melodies and romantic lyrics, With You by Ema Onigah explores love, desire, and emotional connection, read the lyrics below. The song highlights deep affection for a special partner, expressing the longing to spend meaningful moments together while finding peace, comfort, and happiness in their presence. Ema Onigah – With
The post With You Lyrics by Ema Onigah appeared first on NotjustOk. Read More

​ 

Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *