Kaestyle Lyrics
Cairo lyrics Kaestyle explores themes of grief, loss, violence, and the emotional struggles of growing up around danger. Through heartfelt storytelling, Kaestyle reflects on friends and loved ones lost too soon while questioning the harsh realities of life, death, and survival. The song ultimately becomes a powerful tribute to those gone and a message of hope that, despite the pain, healing will come with time.
Kaestyle – Cairo Lyrics
Hala this is Stylish
You dey hear am o
Easy folks momento, not gbimgbimgbim
Na this jam we dey use don the values and conduct
R and B
Real manners
Hala, if at all you are not involved, you are not informed
Worry dem
Yenyen, see not Aki and Pawpaw o
On a stylish…
Hold on, hold onn
Ohhh
Mmhhmmmmhmmm
Say I be gangster no be for mouth
Cause I was born and raised in the South
Many people don dey for ground
Na so e been happen for town
Olopa see okoko dey run
Cause na the roncho dey with the gun
Many people take it for fun
But e no good to play the gun
Natty ohhhhh
Natty don die go
Iyalla ohhhhh
Iyalla don die go
Wey my manchi ohhhhh ahhhh
My manchi don die go
Rati ohhhhhh
Rati don die go oo
Ayayayayo!
E dey pain me gaga oh
E remain make I cry but I say I go tell all my people them say
Balafama ohhhhh
E dey pain me for mind
E dey do me one kind but I know e go easy with time hmmm hmm
Ayayayayo!
E dey pain me gaga oh
E remain make I cry but I say I go tell all my people them say
Balafama ohhhhh
E dey pain me for mind
E dey do me one kind but I know e go easy with time hmmm hmm
But I got pain on my mind
If there′s reward for the grind
Why Vinta 60 go kpai
Shit got my mind fucked up
Pain me like 5 gun shots
If death na last bus stop
Better make I pass junction
Back then for Abuloma
Way before them kpai Soboma
You know say we no dey hang around
For the round about
Them park Corolla
Cause na from handshake, you go frown face
My mandem no get fine face
Can’t count all the soldiers we lost to this nonsense
Mhmmmm
Ayayayayo!
E dey pain me gaga oh
E remain make I cry but I say I go tell all my people them say
Balafama ohhhhh
E dey pain me for mind
E dey do me one kind but I know e go easy with time
Hmmm hmm
Ayayayayo!
E dey pain me gaga oh
E remain make I cry but I say I go tell all my people them say
Balafama ohhhhh
E dey pain me for mind
E dey do me one kind but I know e go easy with time
Hmmm hmm
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Cairo Lyrics by Kaestyle appeared first on NotjustOk.
Kaestyle Lyrics Cairo lyrics Kaestyle explores themes of grief, loss, violence, and the emotional struggles of growing up around danger. Through heartfelt storytelling, Kaestyle reflects on friends and loved ones lost too soon while questioning the harsh realities of life, death, and survival. The song ultimately becomes a powerful tribute to those gone and a message
The post Cairo Lyrics by Kaestyle appeared first on NotjustOk. Read More

